Family of late Prophet Israel Georgewill, wey die after im lover, Onyema Bright Worlu give am love portion, don begin plan im burial nine years afta im die. One of im brothers, Abu Georgewill tell BBC ...
One lawmaker for Ghana wey im name be Ernest Kumi don die afta im sick, im party confam. Di lawmaker of di opposition new patriotic party (NPP) dey represent di pipo of Akwatia for di Eastern region ...